Get Monetization For Dummies Free!!

Turn You Blog, Status, Group, Channel and SM Posts Into Cash Today!

No Lamba, no Careless Cappings —just confam rubber-tight koko from a Naija hustler wey don run am legit! no dulling


Wettin Make Am tight?

1. No too much grammar, very simple to read and understand

2. Straight to the point, No Gbas Gbos Plenty Talk

3. 100% Pure confam Pidgin From Man wey Sabi


Who need this book?

  • Students
  • You wey get work but still dey run social media
  • You wey no get work but get side hustle
  • You wey get channels and groups for telegram
  • You wey sabi post for status well well
  • You wey get website or blog
  • As far say you dey do something online or offline wey involve you to post somewhere

Hurry make you download this free gift now as e dey hot because after now, I go add money untop. normally i like to drink beer with peppersoup or any peppered animal, so if you no get your copy now for free, that means na you wan buy me beer so and nothing spoil.


Wettin People Wey Don Read this book dey talk sef?


Great Chigozirim

This is the most digestible piece of info I’ve read all month! very easy to understand and I think it will be instrumental to better understanding and utilization of several topics

Producer / Director - Railway Films
Texas, USA


Emma Udugba

Not bad at all, I like the relaxed nature of it and the fact that there's so much relatable humour attached. Instantly, I felt a connection with the writeup. It's like how people listen to Wazobia cos of its simple language

Head of R&D - Mulawave International LTD
Port Harcourt, Nigeria


Alatari Douglas

This is lovely, it is easy to understand, straight to the point & strictly Nigerian. Highly Recomended!!

LIO - WhiteBrown Businesses Hub Limited
Port Harcourt, Nigeria


Now you don hear from dem wettin you dey wait for? fill the form below make you get your free book make your jollificate start sharp sharp

Naija Pidgin Series Subscribers

Complete the form below
Wettin be your handwork?